Song Description
This song is in pidgin or broken english and the song is basically saying that chicken doesn't fly even though it has wings. It is saying that if you are a chicken then you can't fly. it is encouraging people to conqer their fears instead of the fear conqering them.
Song Length |
3:00 |
Genre |
Rap - Hip Hop, Rap - Progressive |
Tempo |
Medium (111 - 130) |
Lead Vocal |
Male Vocal |
Mood |
In High Spirits, Sociable |
Subject |
Birds, Power |
Language |
Other |
Era |
2000 and later |
Lyrics
Chicken no dey fly
First of all na cyborg aka the sunchild, manifest for the place I take charge-
My papa been de tell me say, life too short, make you no waste yo time on nonsense,- I, drop the lines like shakespare, then I throw am for the atmosphere, so all of una go hear,- na the super eagle boy wey dey bring am straight to the face, make you no dey miscafun with yo hate,- I stay on my pace by the grace of God,- too many people no de understand the yarn cuz the still dey misyarn,- you see, dem get wings but dem no wan fly,- when I looked down then I saw why,----
Chicken no de fly for this area wey we dey,
Gravity dey hol am for ground everyday, 2x
Chicken no dey fly, chicken, chicken no dey fly
I say chicken no dey fly chicken, chicken no dey fly
Chicken no dey fly even though ine get wings, running for ine life when the owner wan catch am,- later on ine go end up for soup, the case remains the lunch wey the man go chop- u see, na the way wey the system be,- if u be chicken them go chop you, suck yo bones, and then, u go finally find yourself for the latrine- wey the beast dey flush away the evidence,- make u check the concept, na common sense wey I dey sress, with the mic I bless,- yes, I no dey beat for bush, I just dey beat for drums, then I make the songs, never mind the cost- chicken talk no dey fly for the area wey I dey, chicken moves no dey last long for this place,- for your information chicken no dey take risk, na fear dey rule ine life till ine die
Chicken no dey fly for this area wey we dey,
Gravity dey hol am for ground everyday,
Chicken no dey fly, chicken, chicken no dey fly 2x
I say chicken no dey fly chicken, chicken no dey fly