Asena

Song Length 4:58 Genre World - African, Rap - Hip Hop
Tempo Medium (111 - 130) Lead Vocal Male Vocal
Mood Peaceful, Welcoming Subject Hope, Courage
Language English Era 2000 and later

Lyrics

Asena- You been dey call me and now I don come
Asena- You been dey call me and now I don come
Asena- You no dey see wetin wey dey happen
Asena- But you go see wetin wey go happen
Asena- U don dey waka for jungle for so long
Aena- U don dey strong but you still dey grow up
Asena- E dey your face o make you take am
Asena- Na no 1 A dey brake am, shake am
Asena- You no dey see wetin wey dey happen
Asena- But you go see wetin wey go happen

Everyday, everynight, na the way it just dey be (2x)
that for me and for you, na the way ine go be, everyday, everynight, everytime, all the life. (2x)

Asena- I no dey waste time just for nothing
Asena- I just dey bring life, make I share am
Asena- You no go stop wetin wey go happen
Asena- na no 1A wey go happen
Asena- You been dey weak o, now you don strong
Asena- you been dey weak o, now you don strong
Asena- and all the chains o, we don break am
Asena- so make you no worry, we don make am
Asena- and all your past o just forget am
Asena- cuz we dey go front, make you hear am
Asena- you no dey see wetin wey dey happen
Asena- but you go see wetin wey go happen

Other Songs By SUNCHILD

Song
Actions
Chicken no dey fly
Rap - Hip Hop
Plays: 12
CYBORIDE
Rap - Hip Hop
Plays: 6
CYBOJIVE
Rap - Hip Hop
Plays: 3
BOY MEETS GIRL
Rap - Hip Hop
Plays: 6
HIGHERSTATE
Rap - Hip Hop
Plays: 11
CRYSTOLITE IN PROGRESS
Rap - Hip Hop
Plays: 16
View All Songs
Clean Clean

Clean Clean

Artist Name
00:00 / 00:00